Watin come concern me with Iyanya and tatoo way he put for him back nor be him body abi he put am for una own. Abeg make una mind una business and leave the man alone he is doing his own thing and everybody is talking. Na who nor get work go dey sit down dey discuss this issue
Major international hotel chains are increasingly rolling out thousands of new rooms in Africa's business hotspots, keen to expand their footprint on the continent's burgeoning economies.
samuel
February 6, 2013
Watin come concern me with Iyanya and tatoo way he put for him back nor be him body abi he put am for una own. Abeg make una mind una business and leave the man alone he is doing his own thing and everybody is talking. Na who nor get work go dey sit down dey discuss this issue
melhores
February 7, 2013
Nice tat, not so clear tho:p
Abraham
February 22, 2013
No one is coplaining much about it yet. He is a celeb dats y it is complained